Odumodublvck – They Love Me (Lyrics)

They Love Me (Lyrics) by Odumodublvck

Odumodublvck - They Love Me

Nigerian rap powerhouse Odumodublvck has illuminated his enchanting new February 2026 song lyrics labelled “They Love Me.”

The track showcases his signature bold style, blending raw street energy with catchy, hard-hitting flows that immediately capture attention.

“They Love Me” is both an anthem of confidence and a statement of his growing dominance in the Nigerian music scene.

With its infectious beat and memorable lyrics, the record reinforces Odumodublvck’s reputation as one of the most dynamic and influential voices in contemporary Nigerian hip-hop.

They Love Me (Lyrics)

Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap

Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap

They love me
They love me
But they’re too shy
To say it
I love him
Ife mi

I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross

She loves me
She loves me
But she’s too shy
Her friends say
Make she no dey play odumo track
When dem dey fuck

I dey my house
Dem find me come house
Dem even come with crowd
Dem dey expect say
Me I go bow
Dem no know me
Me I dey proud

Enemies love me
Everything wey I do omo fancy am
I dey make dem sick of me
Bring one omo fancidar
Malaria fever cardigan
Bring ten this weather na animal
Odumo you you be angry man
These men their voltage dey on handicap

Fuck dem
Whip dem
Jail term
Enslave men
I’m a bad man
From Bendel
Send hell
To these men
I diss men
Before dem wake up I’m on dem
Alignment
I threw two gang signs for one man
Streets law
Dem say my tactics na con man
Shootout for corn flakes
Niggas don dey die for less
Since when I turn man

They love me
They love me
But they’re too shy
To say it
I love him
Ife mi

I pam my Kala
Shoot
Before I duck
Dem say my head e too dey hot
ODUMODU
Boss
Please him dey come
Huh
Pull up like Rick Ross

 

Get Song / Save Audio

Do you want to be notified of new song releases? Click to follow us on Telegram now!
[wpcode id=""]
[wpcode id="74548"]

Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

,'script',['ftd.agency'],'ABNS');