A versatile Nigerian award-winning singer-songwriter, Omah Lay, delivers a deeply reflective record tagged “Amen Lyrics.”
Amen Lyrics!
Mad!
I don’t listen to what they say
I trust my angels to cover me
All I want for the rest of my life is some peace of mind
Enough money to purchase anything when I wan’ buy
So help me God
Amen, amen
Amen, oh
Amen, amen
Amen, amen
So help me God
Amen, amen
Amen, oh
Amen, amen
Amen, amen
Issa very little something I want
More money for inside pocket
Say the thing wey be my own make I no beg
Count my blessings everyday make I no forget
Woah woah woah woah woah
No go let me block
My head oh I refuse oh
Wetin dey kill Ninja na too much over skill oh
Protect my step
Brand new Louis Vuitton oh
As I dey throw my leg
One by one
So help me God
Amen, amen
Amen, oh
Amen, amen
Amen, amen
Amen, amen
Amen, oh
Amen, amen
Amen, amen
So help me God
Amen, amen
Amen, oh
Amen, amen
Amen, amen
Amen, amen
Amen, oh
Amen, amen
Amen, amen