Top-notch, trustworthy musical ability: Zinoleesky, a popular Nigerian singer and songwriter, unveiled his newest mind-blowing song lyrics named “Tungba Lyrics.”
The track features a lively beat and enjoyable melodies, with Zinoleesky’s vocals delivering a relaxed but engaging vibe.
Finally, “Tungba” blends rhythmic instrumentation with catchy hooks, making it easy to add to any playlist.
Do you want to be notified of new song releases? Click to follow us on Telegram now!Tungba (Lyrics)!
intro
Me, I wan roll my jombo oh
If I like, wọn má like am (like, wọn má like am)
(Zino′, Zino’, Zino′, Zino’)
(Zino’, Zino′, Zino′, Zino’)
(This, is crazy)
chorus
The way I just dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
As I dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
Me, wey I just dey do my thing dey go, ẹ fimi lẹ, ẹ jọọr
As I dey drop my tungbá
Dem say I dey give dem pressurepre-chorus
Wò, baby, how you dey? Baby, tell me what′s up
Tell me how you doing, baby girl, kilọn sọ?
Anytime you see me, know the party don’t stop
You no go fit to go until your mama don call
hook
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k′ẹtò mọ pè ọgbá wá l’árá
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
Kòdigbá tin bá fá gbáná (oh-whoa), k′ẹtò mọ pè ọgbá wá l’árá (whoa)
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabamaverse
Me, I wan roll my jombo oh (jombo oh)
I’ma light up, lighter
If I like, I′ll knack her
Especially at night time
You will know when it′s that time
Èmi, I’m a lover, not a fighter
Me, I lover her combo
With you, I go spend my lifetime
Baby, k′ámá yá’tá oh
On top your matter, I ready to burn my data
Baby, k′ámá yá’tá
But, gbè′sẹ nlẹ ò, májẹ kọ ká ẹ mọ’bẹ
Ebelebe, say time no dey
Wanna get paid like Dangote, unto plenty people no deychorus
The way I just dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
As I dey drop my tungbá
Dem say na me dey give dem pressure
Me, wey I just dey do my thing dey go, ẹ fimi lẹ, ẹ jọọr
As I dey drop my tungbá
Dem say I dey give dem pressurepre-chorus
Wò, baby, how you dey? Baby, tell me what’s up
Tell me how you doing, baby girl, kilọn sọ?
Anytime you see me, know the party don′t stop
You no go fit to go until your mama don callhook
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k′ẹtò mọ pè ọgbá wá l’árá
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
Kòdigbá tin bá fá gbáná (oh-whoa), k′ẹtò mọ pè ọgbá wá l’árá (whoa)
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabamaverse
And these things wey I like, it′s my life
Mò lè gbè Juju s’òri Highlife
Hmm, ṣè you wan try?
Plenty bagga dey my hand, timed
Can′t check me, ò ri pè mò rugged
Málọ baby, most wanted
Running now, everyday, tell me what’s up
Wọn mọ’yè tin mò gbá l′ọsẹ
Head to toe on fleekoutro
(Zino′, Zino’, Zino′, Zino’), dem still say na my gee
(Zino′, Zino’, Zino′, Zino’)
(This, is crazy)
Kòdigbá tin bá fá gbáná, k’ẹtò mọ pè ọgbá wá l′árá
As I dey my red bandana, I be chilling in Alabama
(AJ)
(Bob Berry, Berry-Berry)