Soft melodies and immersive production set the tone on “Already” as Nigerian singer BNXN reconnects with acclaimed producer Sarz for another standout moment from their joint project *The Game Needs Us*.
Not to mention, the song moves with a calm, atmospheric rhythm built around airy synths, subtle percussion, and Sarz’s polished sound design.
BNXN glides through the instrumental with a smooth and reflective vocal performance, bringing emotion and clarity without overcomplicating the record.
“Already (BNXN & Sarz)” leans into simplicity and mood, allowing its melodic structure and relaxed energy to carry the listening experience from start to finish.
Already Lyrics
[Intro]
The number you have dialed is not availabe a—[Chorus]
I for follow you party, ìṣe mi lo rẹ mi
I gats work for my money steady before they call me òle ni
Ọmọ shout out to the ones wey love me, [?] ni wọn fẹ́ mi
Baba this year make my money plenty, I said it already[Verse 1]
Na circumstances change me, if you love me, please show me
[?] say she go show me shege, I’m not Daddy Showky
Make dem no talk say dem give me promo, not me ọmọ ológo
Bẹ̀rẹ̀ mi l’ọwọ àwọn to n choke o, àwọn ọmọ mi l’Eko
Ejo, o ní ki n gbé wọn ṣepe, ko seke [?]
E don tey since my matter cast o, reach Toronto
It’s all of love till they love you no more, go ask my padi o
[?] don’t ask me, I said it already[Chorus]
I for follow you party, ìṣe mi lọ rẹ mi
I gats work for my money steady before they call me òle ni
Ọmọ shout out to the ones wey love me, [?] ni wọn fẹ mi
Baba this year make my money plenty, I said it already[Verse 2]
Ọpọlọ e o gbọdọ̀ ṣe kini?
Ọpọlọ e gbọdọ̀ ma kuku sare ni o
Opportunity wey dem dey give me
I ain’t never talk any of it [?]
I’m Mr. Incredible, ‘credible, double dare the stereo
This rodeo [?] o yẹ ke ti dá mi mo
I be top player, the game fucking needs us
Na me go do the work, I can fuck this up[Chorus]
Ìṣe mi lọ rẹ mi
I gats work for my money steady before they call me òle ni
Ọmọ shout out to the ones wey love me, [?] ni wọn fẹ
Baba this year make my money plenty, (I said it) already
Stream Music Here!
